MillionNovel

Font: Big Medium Small
Dark Eye-protection
MillionNovel > CRIES FROM THE OCEAN > 63 God Na Beans? For the Naira

63 God Na Beans? For the Naira

    @@


    "Broda, abeg help me today,


    Follow gimme "Beta Life" note, Make I put sometin for belle today."


    "Hmm! Why?


    You no get work or family ni?"


    "Broseeh, no papa to shelter me, Mama no dey wey fit put food for my belle; In fact, work no dey join.


    Abeg, sumtin make I chop;


    You no sey if I go steal,


    You go dey part of people who go burn me."


    "Eeh! Look at you boy,


    Money no dey here joh,


    Go! Go! God go help you boy"


    "Will God come down to give me a note?


    Abi God go cook, throway food from heaven?


    Abeg, go with your money joh; God na beans?
『Add To Library for easy reading』
Popular recommendations
A Ruthless Proposition Wired (Buchanan-Renard #13) Mine Till Midnight (The Hathaways #1) The Wandering Calamity Married By Morning (The Hathaways #4) A Kingdom of Dreams (Westmoreland Saga #1)